Oye, oye, oye
Oya ye, mazara ba mayebo
Mmm-mm
Oye, oye, oye
Mmm-mm, mm
Oya ye, mazara ba mayebo
Uh
Sing good, but you used to the other one
Just started oh, I′m a kid from the most high God
Me, I just carry my cross with smile
Though, I like it when nothing tomorrow
Come take my pains, walahi-i
Sorry, I no dey here
I never miss a day
Prepared for the pepper
Pawon boy, me I go bending
Yeah-uh
Yeah-yeah, uh-uh-yuh
Uh-uh-mm, yeah
Mmm-mm
Nigga, mo bi, b’oshe ma reason mi
′Cause I’m gonna shock una t’oba di season mi
Forgive me, Baba, I′ll keep sinning ni
Till I go lap for your side, I’ll keep singing ni
Ma gbem′-gbem’ gbewon de′be
If dem no do normal, mo ma jawon si’le, mm
(jawon si′, jawon si’, jawon si’)
Gbem′-gbem′ gbewon de’be
If dem no do normal, mo ma jawon si′le, mm-uh
(jawon si’, jawon si′)
Forever
Aunty, whenever-ah
I promise to be your soldier man till it over
Hey nigga, they do e ni ika
I know who to call, mari brother, mari nigga
Mm, Mohbad (Mohbad)
Imole (uh-uh)
Mm, Mohbad
Mama (mama)
No, mo bad gan, mm-mm-mm
Ah, Mohbad