Ajesings Jungle lyrics
Man dey suffer
Man no gara
Drive okada
Man dey jama
Gumu bus
Enter Lagos
Want famous
Carry cross
Oyinye dey for village
She carry belle
Nobody dey for me
Wey go ki mi pele
Baba roko
Iya rodo
E be like say me self ko sa lotto
Mama no dey o
Papa no dey o
Wetin my eyes
See for the journey omo
Just make the the dough
Mama no dey o
Papa no dey o
Wetin my eyes
See for the journey omo
Just make the the dough
If u no go you no go know
If u no hustle kara you no go chop
Eko ogba gbere
Mile 12 apere
Malo no gere
Ko ma lo peme
Oyinye dey for village
She carry belle
Nobody dey for me
Wey go ki mi pele
Baba roko
Iya rodo
E be like say me self ko sa lotto
Mama no dey o
Papa no dey o
Wetin my eyes
See for the journey omo
Just make the the dough
Mama no dey o
Papa no dey o
Wetin my eyes
See for the journey omo
Just make the the dough