Matter

[Intro]
I’m Muyeez
Mhmm-mhmm-mhmm-mhmm
Ra-ra-ra-ra-ra-ra-ra
(Mu-mur-murderer)
Oh oh oh ah (Woo)
Yeah

[Verse 1]
I be this small boy wey dey strive for the market
Emi omo oja
Many better things dem know dem dey blind me
But e no matter
This my life I no want palava
Emi o le bawon ja
Only me know where me want to go
So me I go pack my bags
So me say

[Chorus]
Ça va vele
Oh oh, ça va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ça va vele
Oh oh oh, ça va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh

[Verse 2]
I just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
But their shoes no fit size me, so I run my things and cool
Attitude matters a lot, so me I dey run my cruise
And I know all the stress I dey put on, yeah
Nobody fit to console me
If no for the God nobody holy, ah
So I go do my things, won ma le-le-le, won le bami
Nobody fit console me
‘Cause for the ground nobody holy
Them go le-le-le, won ma le, won le bami, yeah

[Chorus]
Ça va vele
Oh oh oh oh, ça va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ça va vele
Oh oh oh oh, ça va vele eh
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh

[Outro]
Ça va vele
Ça va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-