Close To Me

Close To Me

, &

INTRO
Ibk
One, two, three
Niphkeys

VERSE 1: BNXN
If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me (Oh-oh)
Make e no cause gbege
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be, oh na na

CHORUS: BNXN
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
‘Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby eh eh eh
‘Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me

POST-CHORUS: BNXN
I dey for your side, but ko f’ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

VERSE 2: ZINOLEESKY
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, kan ni six kids
Ah, stay with me, don’t come and go
She’s too fine, Toyin tomato
Ah, let me be your commando
Baby, fun mi lowo bi ti Orlando
Baby, ja soro (Ja soro)
Emi ati awon temi, a ma mu e mona (A ma mu e mona)
Funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (Ban ko lo)
Anywhere you go, baby je ajolo (Yeah)
Ah, ah, ah

CHORUS: BNXN
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
‘Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby eh eh eh
‘Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me

POST-CHORUS: BNXN
I dey for your side, but ko f’ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

OUTRO: ZINOLEESKY
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
(Niphkeys)
Ta ba se tan, kan ni six kids

More from Jidexmedia